Oju Benz

Oju Benz Music
(1)

12/09/2026

If you said I no appreciate my helper....Go listen to my song
No_RodoπŸ’―.
Available all music platforms.

11/09/2026

Album Loading...

Oju Benz

MY OWN GLORYπŸ’₯πŸ’―πŸ™.

11/09/2026

I only showed my talents,never knew d journey na marathon,me think πŸ€” say na race...I do d money well..na pipu spoil my plan...make una biko nu...check all my post and freestyles...you go grab me

11/09/2026

They thought it was over😐, but Jah no left ◀️ usπŸ’₯πŸ’―.

OJU BENZ NONIπŸ’―πŸ™

09/09/2026

Prayed for an helper,Lord send me Dj squarekidπŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯.
Put me online,for dem tiktok dem dey talki...Oju sweet 🧁 like maggi.
Dem wan tieram like turkey πŸ¦ƒ.

No RodoπŸ’₯πŸ’₯πŸ’―πŸ’―

09/09/2026

Oju Benz😜 ti gbe dey.o land be container.πŸ’―
Awon girls ti woleπŸ’ƒ,won wole pelu designer.πŸ‘šπŸ‘š
Awon bois me faπŸ’₯ cana,bi marley.won tun naa naira.πŸ’°πŸ’³πŸ’Ά
OJU BENZ D MOREPHUCKIN OJU BENZ D GENERAL.......πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―

05/09/2026

No iphone...no boom πŸ’₯ box...POS camera πŸ“·...but still pushing...still your Mercyboi Oju BenzπŸ™πŸ˜πŸ˜πŸ˜

30/08/2026

All I want now is to be in the studio with a better producer...

Producer wey go help me na hin I want

30/08/2026

I have no reason to lie πŸ€₯, this thing can happen to anyone,..make una just forgive me....but I want make u know say if I blow...ur family go chop grace...On God

Address

Lagos
10001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Oju Benz posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category