Ifybest mechanical services

Call Directions Contact the business

Ifybest mechanical services Certified
professional service
📲 WhatsApp to book with God all things are possible

Engr Freeborn Ifybest | Japanese Car Specialist đŸ‡¯đŸ‡ĩ
🔧 Engine | Transmission | Electrical
📍 Asaba, Delta State
📞 0906 666 9639 - Call/WhatsApp for FREE diagnosis
⭐ Your Trusted

✅ Govt.

8K+ FOLLOWERS THANK YOU! 🙏🎉ROAD TO 10K PROMISE! 🚀359K VIEWS ONE REEL - CELEBRATION! đŸ”ĨI want to say big thank you to all ...
28/10/2026

8K+ FOLLOWERS THANK YOU! 🙏🎉

ROAD TO 10K PROMISE! 🚀

359K VIEWS ONE REEL - CELEBRATION! đŸ”Ĩ

I want to say big thank you to all my followers, customers and friends. Na una make this happen!

Ifybest Mechanical Services
Engr Freeborn Ifybest
Japanese Car Specialist - Asaba
Call/WhatsApp: +234 906 666 9639

Help me share make we reach 10K fast! â¤ī¸đŸ”§

28/10/2026

I FINALLY GET AM! 👇 2TR timing done.

Ogas abeg check if I do am well. I dey still learn 🙏

27/10/2026

QUESTION FOR ALL MECHANICS 👇

1. What kind of engine is this?
2. Is this timing CORRECT or WRONG?

Oya drop your answer for comment section, make we see who be real pro! 👇

27/10/2026

âš ī¸ NO WONDER GEAR NO DEY ENTER!

As I lose this plate from gearbox, see wetin I see! Fingers don break, rust everywhere!

Na why gear dey fight owner!

Mechanics, you don see this kind damage before? How much to fix am for your area? Comment! 👇

Part 2 - How I fix new Belgium original dey come!

🙏 THANK YOU 7K FAMILY! 🙏From 0 to 7,000 followers! God do am!Thank you to everybody wey dey like, comment, share my vide...
26/10/2026

🙏 THANK YOU 7K FAMILY! 🙏

From 0 to 7,000 followers! God do am!

Thank you to everybody wey dey like, comment, share my videos. Na una dey make me dey do more!

I promise to continue to dey show una real mechanic secrets - no hide, no fake!

Asaba to the world! Next target na 10K! Who dey with me? 👇


26/10/2026

âš ī¸ Toyota Hilux 2.7 - See what I saw inside gear! 😱👇

Customer say gear no dey enter. As I open am, see the pressure plate - e don bend finish!

If you dey drive Hilux 2.7 manual, no manage clutch wey don hard!

PART 2 tomorrow 12:30PM - I go comot am for ground show una the damage! And PART 3 na Belgium tokunbo wey I buy!

You don see this kind damage before? Comment YES or NO 👇

📍 Ifybest Mechanical Services, Asaba

26/10/2026

THIS SMALL NOISE ALMOST KILL THIS ENGINE! 😱

Oga listen to the first 4 seconds - that LOUD KERE-KERE noise!

Owner think say na normal. I tell am "Oga your engine dey cry for help!"

After proper diagnosis and service, listen to the engine for the rest of the video... SILENT LIKE NEW! ✨

If your Toyota or Japanese car dey make:
🔴 Kere-kere noise
🔴 Ticking sound
🔴 Loud on cold start

NO IGNORE AM! That small noise fit cause big engine knock!

📍 Asaba - I dey available for Japanese cars specialist work
📞 Call/WhatsApp: +234 906 666 9639

Follow for more car tips - Road to 10K! 🙏

25/10/2026

âš ī¸ OLD TOP KNOCK - Na Fake Oil Cause Am! 👇

See this 1ZZ Toyota engine, sludge full am because of fake engine oil, oil no dey enter top, top come knock.

We don replace am with clean Tokunbo top + new gasket. Engine don silent now!

If your Corolla/Camry dey smoke, drink oil, or make kpor-kpor sound, bring am before e scatter.

📍 Ifybest Mechanical - Benin Express highway, Asaba
📞 Call/WhatsApp:+234 9066669639

25/10/2026

We are changing this top cylinder because of that small valve damage! 😭

Remember that PCV valve video with 117K views? See the result - e don make top dey make noise KERE KERE! Corolla 1.8 engine.

So we dey change complete top today. No management!

Which one you prefer? Repair or change complete top? Comment below 👇

Address

Asaba
ASABA

Opening Hours

Monday 08:00 - 18:00
Tuesday 08:00 - 18:00
Wednesday 08:00 - 18:00
Thursday 08:00 - 18:00
Friday 08:00 - 17:30
Saturday 08:30 - 17:30

Telephone

+2347019976327

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ifybest mechanical services posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Ifybest mechanical services:

Shortcuts

Sponsored

Share